Friday, November 22, 2013

Jim Iyke Makes Nadia Buari's Dream Come True


I say O! Make Una leave Jim Iyke and his sweetheart Nadia Buari alone. This guys are in deep love (love birds). Their love just dey wax stronger and stronger after each rumor talk say they don break up. 

All of una wey dey talk, How many times wey una don carry una significant order go international to celebrate their Birthday. As we speak, Jim is on European tour with lover Nadia for her birthday. 

See Photos... Eno dey lie.

Jim Iyke ❤ Nadia Buari in Barcelona 



He made her dream come true by renting a Pink Limo to take them to a private dinner. Abeg make una commot eyes. Na mouth una get, Jim get action. Big up jim!


The couple will continue the promote Nadia Buari's recent flim 'Diary of Imogen Brown'. (Click to view Trailer) Featuring herself and lover Jim. Congrat guys. Wish you'll the best.

No comments:

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...